Promote Your Song With Us
  Music: Dj Askmore - You Be Boss (mixed by Khane)

Music: Dj Askmore - You Be Boss (mixed by Khane)

Baca Juga


 Dj Askmore 

unleash 

“You Be Boss“, 

produced by Khane


Akwa Ibom Number One Professional Disc jockey and Songwriter DJ AskMore unleash another hit single for y'all entitled

“You Be Boss“, 

produced by Khane 

DOWNLOAD

Enjoy Lyrics 

Verse1

Oga Do Your Own, Cos Me I De Do My Own, Me And You We No Be Mate,

Also Read

All Finger Are Not Equal I De Do My Best And Leave The Rest,

You Want Do As I Do You Forget Say We No Be Mate Some Nonsense Na Him De Make Sense Super Eagle 

We Be Champion This Gbedu Is Vibes You No Fit Compared. Mommy Pray For Me, The Boi Is Blessed, 
(No Man Can Curse)

Me And You Make We Play, Oremi Wotide jery Omo See Problem If Money Dey You Be Honey When Money Finish You Be Monkey.

Chorus

Boss Wey De Ginger Me (You Be Boss)

Boss Wey De ShowMe Road (You Be Boss)

Boss Wey De Stand By Me (You Be Boss)

Boss Wey De Show Me Love (You Be Boss)

Alaye Wanbi (You Be Boss)

Shee Iwoni Baba Alaye (You Be Boss)

Shee Iwo Le Shaye Funwa (You Be Boss)

Shee Iwo Le Gbe Omo Meji (You Be Boss)

Verse 2

Boss Wey De Secure The Bag, 

Na Him The Enter The Bar Person Wey Follow Enter Bar Na She We Dey See Ontop Bed

Be A Leader With A Ladder, No Be A Boss With A Big Order. Before We Know You Go Border
Small Boy Turn To Bigger Man, That Boy Wer Been Work For You, Month End You No Want To Pay! 

Elephants No Fit Beg For Food Enjoy The Song Like Edeisi..

Boss Wey De Get The Feeling E No Dey Get Bad Mind, Boss Wey The Get The Feeling E No De Get Bad Mind

Hook:

Oga Shake Body 

Oya Shake, Shake, Shake Body (2x)

Oya Throway  Your Hands Up In The Air, Me Getting The Money Like Dangote Shayo Plenty Ladies Plenty
Hennessy Dey For Here, Oya Pick Up Ur Phone Call All Ur Friends Party Dey For Here. 

(repeat chorus)




1 Response to " Music: Dj Askmore - You Be Boss (mixed by Khane)"

Iklan Atas Artikel

Iklan Tengah Artikel 1

Iklan Tengah Artikel 2

Iklan Bawah Artikel